About this song

16 is a track by BNXN, taken from the album “Still In Charge”, released September 30, 2026 on T.Y.E. / EMPIRE. It runs 3:23. Use the Deezer link above to stream the full song.

We dey give dem sangalo Shey mo si le ??? We dey give dem sangalo E don dey my routine, since I was 16 Never to lose my focus I dey work like machine But since na my routine I just dey move like robot E don dey my routine, since I was 16 Never to lose my focus I dey work like machine But since na my routine I just dey move like robot Oh baby give me soft landing o We don't need no surveyors You don fly go Paris You don leave me for Lagos And do you expect me to move on is it because I'm famous Oh, baby these streets, these streets won't contain us, hmm Oh, baby these streets, these streets won't contain us Oh, baby these streets, these streets won't contain us These streets won't contain us And sexy girls dey my city, Eko If I put am on call make she dey come, she go come Eko o gi'na 'cause she prefers to ride my Bima We for don hala colombo Na you wey for dey burst my bololo And you no suppose dey use me pa like Sabinwa Since I was 16 E don dey my routine I no dey lose my focus, ehn I dey work like machine But since na my routine Never to lose my composure, ah E don dey my routine, since I was 16 Never to lose my focus, eh I dey work like machine But since na my routine I just dey move like robot E don dey my routine, since I was 16 Never to lose my focus I dey work like machine But since na my routine I just dey move like robot Give me soft landing o We don't need no surveyors You don fly go Paris You don leave me for Lagos And do you expect me to move on

Lyrics supplied by lyrics.ovh.

More from Still In Charge

Full tracklist

  1. 01 Eja Meja 2:44
  2. 02 Online E 2:52
  3. 03 Deliberate Work E 2:34
  4. 04 Shamaya 2:41
  5. 05 If You Like E 2:42