About this song

Insoluble is a track by Monaky, taken from the album “Candor”, released November 8, 2024 on TKM Entertainment. It runs 2:46. Use the Deezer link above to stream the full song.

I no Dey use my peace play with nobody E dey be like joke till I nod one person Wetin no funny no fit be comedy If me and you no mix na cos oil and water no soluble No go think say you be water Only him no get enemy Only him dey with everybody, No go think say you be water Nobody fit replace water You no fit please everybody no go think say you be water water If you like buy a spectacle Observe all duly protocol Me I do my best then I kpolongo If you get money Ejiko lolo If you like fight like Spartacus You go die but life go move on Me I do my best then I kpolongo If you get money Eji ko lolo I no Dey use my peace play with nobody E Dey be like joke till I Nod one person Wetin no funny no fit be comedy If me and you no mix na cos oil n water no soluble Dey wonder how I take dey go How water penetrate coconut Me and you no align na comot Make e no come cause see finish e ohh Light my J before dem smoke am finish Top my kporoko with double 3 If e pass me I go call my clique Like e mushroom me I no Dey gree ahan I no go fit please everybody I no go fit do pass my ability I no come to replace water, Ojikolo lo oh Nobody fit replace water You no fit please everybody no go think say you be water,water If you like buy a spectacle Observe all duly protocol Me I do my best then I kpolongo If you get money ijikpo lolo If you like fight like Spartacus You go die but life go move on Me I do my best then I kpolongo If you get money ijikpo lolo Adlibs under chorus Gbabe , no go use gbabe No go use ballon don oxygen Backwood is coming Overdo no go put person for asylum Pour me water Make I for Dey settle down alum I no gree I can't kill myself If you vex you go sediment You go rest eh eh Ejikolo lo

Lyrics supplied by lyrics.ovh.

More from Candor

Full tracklist

  1. 01 Chandelier 2:55
  2. 02 Cerebral 3:01
  3. 03 Beholder 3:04
  4. 04 Hi Grade 2:18
  5. 05 Sabi boi 2:34
  6. 06 Passport 3:05
  7. 07 Boo-Merang 2:32
  8. 08 Favourite Gurl 2:31
  9. 09 Habakkuk 2:51
  10. 10 Gone Rogue 2:12