About this song

JA ARA E is a track by Burna Boy, taken from the album “The Lion King: The Gift [Deluxe Edition]”, released July 31, 2020 on Parkwood Entertainment/Columbia. It runs 3:10. Use the Deezer link above to stream the full song.

(Eheeeeeeeeeeeee) Ko jupa, ko jupa (Eheeeeeeeeeeeee) Ko juba, ko juba (Ahhhhhhhhhhhhh) Ko jupa, ko jupa (Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh Ja ara If you no know yourself you go lost oh Ja ara, ja ara If you get money you be bros oh Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o (eh, eh) Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay outstanding like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you're close to Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh Ja ara If you no know yourself you go lost oh Ja ara, ja ara If you get money you be bros oh Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out Dem go tell you Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out 'pon the road Watch out (Eheeeeeeeeeeeee) Ko jupa, ko jupa (Eheeeeeeeeeeeee) Ko juba, ko juba (Ahhhhhhhhhhhhh) Ko jupa, ko jupa (Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)

Lyrics supplied by lyrics.ovh.

More from The Lion King: The Gift [Deluxe Edition]

Full tracklist

  1. 01 BIGGER 3:46
  2. 02 FIND YOUR WAY BACK 2:42
  3. 03 DON'T JEALOUS ME 2:36
  4. 04 NILE 1:47
  5. 05 MOOD 4 EVA (feat. Oumou Sangaré) 4:32
  6. 06 WATER 2:32
  7. 07 BROWN SKIN GIRL 4:08
  8. 08 KEYS TO THE KINGDOM 3:18
  9. 09 ALREADY 3:42
  10. 10 OTHERSIDE 3:39
  11. 11 MY POWER 4:19
  12. 12 SCAR 3:06