About this song

temptations is a track by Omah lay, taken from the album “Boy Alone (Deluxe)”, released June 15, 2023 on KeyQaad/Sire Records. It runs 2:31. Use the Deezer link above to stream the full song.

How do you love like that Your eyes no dey dry water Today I dey on this one Tomorrow that one If it wasn't for you Wetin aboy for do oooo In all of these temptations Temptations wey Dey inside my life You still hold me strong You see in all of these temptations Temptations wey dey inside my life You still hold me strong Oh oh oh oh My rizzler When I dey down I roll one To go back up Ooohhhhh My day one From way back you dey there You no give up When I don backslide In my passions and in my prayers When I no get occupation Only you see my potentials I don't even keep up with my family Barely even post my picture on insta Cannot deny that I got issues sadly But you Dey for me today You Dey tomorrow Muna gi go be forever All the things you wish for me I wish for you Me and you together forever.. In all of this temptation Temptations wey dey inside my life You still hold me strong You see in all of these temptations Temptations wey dey inside my life You still hold me strong Oh oh oh oh My rizzler When I dey down I roll one To go back up Ooohhhhh My Day one From way back you dey there You no give up

Lyrics supplied by lyrics.ovh.

More from Boy Alone (Deluxe)

Full tracklist

  1. 01 recognize 1:23
  2. 02 i 3:12
  3. 03 bend you E 2:39
  4. 04 woman 2:48
  5. 05 i'm a mess E 2:33
  6. 06 understand 2:54
  7. 07 never forget 3:09
  8. 08 safe haven 2:49
  9. 09 attention (with Justin Bieber) 3:00
  10. 10 soso 3:03
  11. 11 how to luv E 2:31
  12. 12 tell everybody (feat. Tay Iwar) E 2:48